Fire Fire – Rudeboy

 

SONG: Fire Fire
ARTISTE: Rudeboy

LYRICS

[Intro]
Eh eh eh eh (4x)

[Verse 1]
Eh
Dem go wound oh
I dey thank God say Baba God
No be mana mana
Na so dem go open their mouth
Issue bada bada
But dem go wound oh
‘Cos dey know say the girl she dey hot
Like fire fire (eh aii)
How dey take know
Abi dey be Tekno pana pana

[Hook]
Hallelujah (eh)
Na God dey do am (yeh)
Hallelujah (eh)
Na so she dey scatter the floor
Killing the show
Hallelujah (eh)
Na only God dey do am (yeh)
Hallelujah (eh)
I see my baby fire fire
I say she fire fire

[Chorus] (2x)
‘Cos today na the D-day
Oya where is my DJ
Make e put am for replay
I see my baby fire fire
I say she fire fire

[Hook]
Hallelujah (eh)
Na God dey do am (yeh)
Hallelujah (eh)
Na so she dey scatter the floor
Killing the show
Hallelujah (eh)
Na only God dey do am (yeh)
Hallelujah (eh)
I see my baby fire fire
I say she fire fire

[Bridge] (2x)
Oh no oh (Eh eh eh eh)
As e dey hot oh (Eh eh eh eh)

[Verse 2]
Eh
Aunty Aunty
Omo if na dance
You go taya taya (eh)
Na who send you enter the place
Wey dey fire fire
Omo na die oh
If na your birthday shayo galore
We go manya manya (eh)
She is catching the vibe
And I’m catching the feeling

Somebody call the police oh
As e dey sweet oh
I don’t want to leave oh

Somebody call the police oh
As e dey sweet oh
I don’t want to leave oh

Hale hale hale

[Hook]
Hallelujah (eh)
Na God dey do am (yeh)
Hallelujah (eh)
Na so she dey scatter the floor
Killing the show
Hallelujah (eh)
Na only God dey do am (yeh)
Hallelujah (eh)
I see my baby fire fire
I say she fire fire

[Chorus] (2x)
‘Cos today na the D-day
Oya where is my DJ
Make e put am for replay
I see my baby fire fire
I say she fire fire

[Hook]
Hallelujah (eh)
Na God dey do am (yeh)
Hallelujah (eh)
Na so she dey scatter the floor
Killing the show
Hallelujah (eh)
Na only God dey do am (yeh)
Hallelujah (eh)
I see my baby fire fire
I say she fire fire

[Outro]
Oh no oh (Eh eh eh eh)
As e dey hot oh (Eh eh eh eh) (as e dey hot oh)
Oh no na na na (Eh eh eh eh)
As e dey hot oh (Eh eh eh eh)
Mr DJ
Sound it!!

Eh eh eh eh eh… <till music fades>


Recommend a Song



    YOU MAY ALSO LIKE

    Advertisement


    BROWSE BY CATEGORY

    Processional

    Recessional

    Reception Entrance

    Couple First Dance

    Father and Daughter

    Mother and Son

    Cake Cutting

    Bouquet Toss

    Garter Removal

    Money Spraying

    Yoruba Wedding

    Igbo Wedding

    Hausa Wedding

    Proposal