,

Double Double – Rudeboy ft. Phyno and Olamide

 

Song: Double Double
Artist: Rudeboy ft. Phyno and Olamide

LYRICS

[Intro]
Eh
Ee yeeh
Onye egwu nu

[Hook]
If I no marry you
Na im be say I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessings dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder

[Chorus]
Aah eeeeh
Fire fire
Chase them all away
Any man wey put asunder
Aah eeeeh
Fire fire
Chase them all away
Everything na double double

[Verse 1 – Rudeboy]
See I get assurance
You get endurance
Anything for you
My account balance
See I get this mission
Transmission vision
And if you tell the police oh
Them go see confusion

[Hook]
If I no marry you
Na im be say I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessings dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder

[Chorus]
Aah eeeeh
Fire fire
Chase them all away
Any man wey put asunder
Aah eeeeh
Fire fire
Chase them all away
Everything na double double

[Verse 2 – Phyno]
My ube oyibo
I dey pray the day
When something go carry you
Come my way (omankwe)
Ka anyi jee tuo ludo
Na obodo oyibo
Maka nwe gi one on one
Na samankwe (samankwe)
See you will never forget oh (Ah ah ah)
Ma nkporu gi cassette oh (Ah ah ah)
Ask your bestie Janet oh baby oh (Ah ah ah)
Otu osi ga na mess oh

[Hook]
If I no marry you
Na im be say I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessings dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder

[Chorus]
Aah eeeeh
Fire fire
Chase them all away
Any man wey put asunder
Aah eeeeh
Fire fire
Chase them all away
Everything na double double

[Verse 3 – Olamide]
Fa mi mo
Fa mi mo ra baby oh
You belong
You over form che che mi o
If you go
Them be tell mo ti roko
If you leave
Them be tell mo ti daro
If you give me love
I no go give another laye
If you give me kiss
I no go give another rara
If you love me tata
I no go tata another laye
If you let me mekwa
I no go mekwa another rara
If you give me love
I no go let your heart shatter
If you give me love
I no go let our home scatter
If you give me love baby
Wa ma ga go ga ja
If you give me love
I fit gucci ati prada

[Hook]
If I no marry you
Na im be say I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessings dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder

[Chorus]
Aah eeeeh
Fire fire
Chase them all away
Any man wey put asunder
Aah eeeeh
Fire fire
Chase them all away
Everything na double double

[Outro]
Nwannem neje neje neje nu oh
Onyeoma chotara nwunye oma agabago nu oh
Uh uh uh uh
O ka anyi si eme
Eh Eh eh


Recommend a Song



    YOU MAY ALSO LIKE

    Advertisement


    BROWSE BY CATEGORY

    Processional

    Recessional

    Reception Entrance

    Couple First Dance

    Father and Daughter

    Mother and Son

    Cake Cutting

    Bouquet Toss

    Garter Removal

    Money Spraying

    Yoruba Wedding

    Igbo Wedding

    Hausa Wedding

    Proposal