Jale – Olamide

 

SONG: Jale
ARTISTE: Olamide

LYRICS

[Chorus]
Now dem say I boast o (o na na na)
Cos I’m doing my thing everyday I’m getting close o (o na na na)
They love me more the time when I dey roast o (o na na na)
Now we getting money every day from coast to coast o (o na na na)
Coast to coast ooo

Omije oju mi bere anu re (bere anu re)
Olorun mi ose iyanu re
Iwo ni o je n jale eh
Ose iyanu re
Iwo lo je n jale eh (Na you no let me steal)
Eh ah

[Verse 1]
See, now we topping the chart
Me and my dawgs don’t copy the past
We make money, cash money, jumping the past
They say am the bomb so I’m having a blast
From Miami to Malaysia, then in Naija
Mo fe loki eyan ni Malaysia
I hustle non-stop, I got to stay sharp
Everybody mo pe eja lo wa ninu geisha
And those wey dey pose, don already know
Blessing dey follow anywhere we dey go
We getting the diamond, getting the gold
Act like fire when it gets real cold
As some of my friends don start to dey hate
I’m only solid gold tell why you dey wait
I heard about the picture of me you go dey paste
But no le le, no le le

[Chorus]
Now them say I boast o (o na na na)
Cos I’m doing my thing everyday I’m getting close o (o na na na)
They love me more the time when I dey roast o (o na na na)
Now we getting money every day from coast to coast o (o na na na)
Coast to coast ooo

Omije oju mi bere anu re (bere anu re)
Olorun mi ose iyanu re
Iwo ni o je n jale eh
Ose iyanu re
Iwo lo je n jale eh
Ose iyanu re

[Verse 2]
Shit, check out the way we dey shine, we dey shine
You think say na beans, go rub vaseline
No time to dey shy, to dey shy
If I no dey omo grind na sin
Aeroplane no get bus stop
As we dey work hard, we dey get boxed up
I no even dull when I get one top
Talk less of now when I don chop up
Me and group stealing big bills
We don’t drove around if it is not big wheels
More money we piling them up
See our shoulders we carry them up
When we broke you no dey
When we dey trek go shows you no dey
You no send us when packaging no dey
If you want my service, my guy you go pay
You go pay!

[Chorus]
Now them say I boast o (o na na na)
Cos I’m doing my thing everyday I am getting close o (o na na na)
They love me more the time when I dey roast o (o na na na)
Now we getting money every day from coast to coast o (o na na na)
Coast to coast ooo

Omije oju mi bere anu re (bere anu re)
Olorun mi ose iyanu re
Iwo ni o je n jale eh
Ose iyanu re
Iwo lo je n jale eh
Ose iyanu re

[Outro]
Ose!
Fuse I see you (o na na na)
Swagu baba e dripping (o na na na)
Eh Baba eni ni baba
baba uche oshe (o na na na)
Swagu daddy e dripping
Baba eni ni baba e baba e babe e (o na na na)
Olamide (o na na na)
Swagu daddy mi tripping e (Ose iyanure, Iwo ni o je n jale eh)
Baba mi ni baba (Ose iyanure)
Laters
Baba ni baba yin


Recommend a Song



    YOU MAY ALSO LIKE

    Advertisement


    BROWSE BY CATEGORY

    Processional

    Recessional

    Reception Entrance

    Couple First Dance

    Father and Daughter

    Mother and Son

    Cake Cutting

    Bouquet Toss

    Garter Removal

    Money Spraying

    Yoruba Wedding

    Igbo Wedding

    Hausa Wedding

    Proposal