Obimo – Kayswitch ft D’Banj

 

SONG: Obimo
ARTISTE: KaySwitch ft D’Banj

LYRICS

[Intro]
Hey!
I’m D’banj
Saina
Kayswitch
Big nwanne m
Obodo oyinbo oh oh oh

[Chorus]
Ka anyi nodu ana
Taba turkey
Oga bartender
Wey the Hennessy
Because today
I want to jolly
She dey make me feel like
To spend my money
Chukwu gozie mbosi m furu gi
Ah Obi mo
I n’eme m obi gim gim gim
Ah Obi mo
From January to December soso gi
Ah Obi mo
After our wedding obodo oyibo
Ah Obi mo
Straight!

[Verse 1]
Ah
Baby come make we chill
This loving is for real
You and I
Only you and I
Anyi g’enwe umu
Nwe nwekwa ejima
‘Cos a man dat findeth a wife
Has found a very good thing
Nwanyi oma

(x2)
So hold my hands
Oya make we dance
As we dey celebrate in advance
I don turn your number one fan

[Chorus]
Ka anyi nodu ana
Taba turkey
Oga bartender
Wey the Hennessy
Because today
I want to jolly
She dey make me feel like
To spend my money
Chukwu gozie mbosi m furu gi
Ah Obi mo
I n’eme m obi gim gim gim
Ah Obi mo
From January to December soso gi
Ah Obi mo
After our wedding obodo oyibo
Ah Obi mo
Straight!

[Verse 2]
My baby make you no dey wait
No chere ka mu bia
Let us celebrate
This love wey we dey share
My darling dance anyhow you want to
Today na your day
Me i go dance very well o
Cuz you don make my day
Ebighebi ruo n’ebighebi
You will be my lady
Ebighebi ruo n’ebighebi
You will be my baby
Ebighebi ruo n’ebighebi
You will be my lady
Ebighebi ruo n’ebighebi
You will be my …

[Chorus]
Ka anyi nodu ana
Taba turkey
Oga bartender
Wey the Hennessy
Because today
I want to jolly
She dey make me feel like
To spend my money
Chukwu gozie mbosi m furu gi
Ah Obi mo
I n’eme m obi gim gim gim
Ah Obi mo
From January to December soso gi
Ah Obi mo
After our wedding obodo oyibo
Ah Obi mo
Straight!

[Outro]
Chukwu gozie mbosi m furu gi
Ah Obi mo
I n’eme m obi gim gim gim
Ah Obi mo
From January to December soso gi
Ah Obi mo
After our wedding obodo oyinbo
Ah Obi mo
Straight!
Arik


Recommend a Song



    YOU MAY ALSO LIKE

    Advertisement


    BROWSE BY CATEGORY

    Processional

    Recessional

    Reception Entrance

    Couple First Dance

    Father and Daughter

    Mother and Son

    Cake Cutting

    Bouquet Toss

    Garter Removal

    Money Spraying

    Yoruba Wedding

    Igbo Wedding

    Hausa Wedding

    Proposal