,

Something About You – Dr. Sid

 

SONG: Something About You
ARTISTE: Dr. Sid

LYRICS


[Intro]

Dr Dr SID
Mo Hits in the house
Don Jazzy on the beat
There’s something about this girl o

[Chorus]
There’s something about you
Something about you
Something about you girl
There’s something about you
Something about you
Something about you girl
There’s something about you
Something about you
Something about you girl
There’s something about you
Something about you
Something about this girl oh

I’ve been around the world (been around the world)
I’ve seen a lot of girls (seen a lot of girls)
But the love wey you dey give me
I no fit find am nowhere nowhere nowhere

This kind your love (kind your love)
Sweet sweet love (sweet sweet love)
The love wey you dey give me
I no fit find am nowhere nowhere nowhere

[Verse 1]
Could it be your eyes, could it be your smile
I know there’s something about you girl
Could it be your touch or the way you walk
I know there something about you girl
You drive me wild and that’s why
I know there’s something about you girl
There’s something about you
Something about you
Something about you girl

So tell me baby na wetin make me
No fit ever do without your loving baby
To take me away from you dem go try
But dey no go ever know the reason why
You make me dey kolo you make me shy
I’m confused and i dont know why
You make me feel like sey I dey fly
If i no fit get your love I go kpai

Because

[Chorus]
There’s something about you
Something about you
Something about you girl
There’s something about you
Something about you
Something about you girl
There’s something about you
Something about you
Something about you girl
There’s something about you
Something about you
Something about you girl oh

I’ve been around the world (been around the world)
I’ve seen a lot of girls (seen a lot of girls)
But the love wey you dey give me
I no fit find am nowhere nowhere nowhere

This kind your love (kind your love)
Sweet sweet love (sweet sweet love)
The love wey you dey give me
I no fit find am nowhere nowhere nowhere

[Verse 2]
I’ve made up my mind
Baby girl there’s no need to waste time
I’m very sure say na you I dey find
Give me your heart and I’ll give you mine
Make we go church, make we go sign
I’m not complete ’til you are mine
I’m ready to leave all my past behind
And I’m never gonna press rewind
Till the end of time

Oya oyoyo
Daddy mummy oyoyo
Our children go say oyoyo
We go get money full the gorodom
We go start to dey live like olowo
We go buy big house for sokoto
Our children no go be olodo
No cheating and no ojoro
‘Cos there’s something about you eh

[Chorus]
There’s something about you
Something about you
Something about you girl
There’s something about you
Something about you
Something about you girl
There’s something about you
Something about you
Something about you girl
There’s something about you
Something about you
Something about you girl oh

I’ve been around the world (been around the world)
I’ve seen a lot of girls (seen a lot of girls)
But the love wey you dey give me
I no fit find am nowhere nowhere nowhere

This kind your love (kind your love)
Sweet sweet love (sweet sweet love)
The love wey you dey give me
I no fit find am nowhere nowhere nowhere

[Verse 3 / Rap]
This kind love e dey sweet my body
with this kind love you go never hear sorry
to find this kind love e no easy
let me change your last name to esiri
you know that i love you for sure
no need to have doubts my intentions are pure
rest assured you heart is secure
now take a little glimpse at the future

Oya oyoyo
Daddy mummy oyoyo
Our children go say oyoyo
We go get money full the gorodom
We go start to dey live like olowo
We go buy big house for sokoto
Our children no go be olodo
No cheating and no ojoro
‘Cos there’s something about you eh

[Chorus]
There’s something about you
Something about you
Something about you girl
There’s something about you
Something about you
Something about you girl
There’s something about you
Something about you
Something about you girl
There’s something about you
Something about you
Something about you girl oh

I’ve been around the world (been around the world)
I’ve seen a lot of girls (seen a lot of girls)
But the love wey you dey give me
I no fit find am nowhere nowhere nowhere

This kind your love (kind your love)
Sweet sweet love (sweet sweet love)
The love wey you dey give me
I no fit find am nowhere nowhere nowhere

[Outro]

x3
I’ve been around the world (been around the world)
I’ve seen a lot of girls (seen a lot of girls)
But the love wey you dey give me
I no fit find am nowhere nowhere nowhere

This kind your love (kind your love)
Sweet sweet love (sweet sweet love)
The love wey you dey give me
I no fit find am nowhere nowhere nowhere


Recommend a Song



    YOU MAY ALSO LIKE

    Advertisement


    BROWSE BY CATEGORY

    Processional

    Recessional

    Reception Entrance

    Couple First Dance

    Father and Daughter

    Mother and Son

    Cake Cutting

    Bouquet Toss

    Garter Removal

    Money Spraying

    Yoruba Wedding

    Igbo Wedding

    Hausa Wedding

    Proposal