All Over – Tiwa Savage

 

SONG: All Over
ARTISTE: Tiwa Savage

LYRICS

[Intro]
Baby Fresh on the beat and it’s killing dem all of course
It’s killing dem all of course

[Verse 1]
Make we scatter this place tonight
Dance and sweat till like say na fight
We must to settle this thing tonight (yeah)
Come let us catch some feelings for night
And if you tell me say make I bend low (bend low, bend low)
I no go waste time but to do like so (bend low, bend low)
Iba di mi jo ibadi mi jo disco
This loving loving no be chop and go

[Chorus] (x2)
Na because of you wey I get goosebumps (all over, all over)
This feeling got me falling (all over, all over)
E get as the something dey do me for body oh (all over, all over)
I make you make we spend this money oh (all over, all over)

[Verse 2]
This one na Julie Julie and Romeo
Original ogbongolo bo bo oh (bo bo bo bo bo bo)
Say na me wey dey make am shokur oh
Love me jeje love me tender
And if you tell me say make I bend low (bend low, bend low)
I no go waste time but to do like so (bend low, bend low)
Iba di mi jo ibadi mi jo disco
This loving loving no be chop and go

[Chorus] (x2)
Na because of you wey I get goosebumps (all over, all over)
This feeling got me falling (all over, all over)
E get as the something dey do me for body oh (all over, all over)
I make you make we spend this money oh (all over, all over)

[Bridge]
And my baby for life (for life, for life)
I wanna wake up by your side (for life, for life)
Do some crazy things for life (for life, for life)
Na me and you for life (for life, for life)

[Chorus] (x2)
Na because of you wey I get goosebumps (all over, all over)
This feeling got me falling (all over, all over)
E get as the something dey do me for body oh (all over, all over)
I make you make we spend this money oh (all over, all over)


Recommend a Song



    YOU MAY ALSO LIKE

    Advertisement


    BROWSE BY CATEGORY

    Processional

    Recessional

    Reception Entrance

    Couple First Dance

    Father and Daughter

    Mother and Son

    Cake Cutting

    Bouquet Toss

    Garter Removal

    Money Spraying

    Yoruba Wedding

    Igbo Wedding

    Hausa Wedding

    Proposal