Ferrari – Yemi Alade

SONG: Ferrari
ARTISTE: Yemi Alade
YEAR: 2016

LYRICS

[Intro]
Oh wooo oh ah ah
Hmm oh baby ah ah
Ferrari
Salary ah ah ah

[Chorus]
If you love me you go buy me Ferrari ah ah
If you like me you go pay me salary eh eh
Soup wey sweet na money dey cook am ah ah
If you want it you go spend to chop am eh eh

Cos I love you no be mouth oh oh oh (No be mouth oh eh)
Love no be for mouth oh ah ah (No be mouth oh eh)
I love you no be mouth oh oh oh (No be mouth oh eh)

[Verse 1]
Oga tinye aka na akpa wete ego (wete ego)
My mate they do holiday for Chicago (wey Chicago)
Container no na high sea normal excuse o
I don dey wait sotey wait come dey wait me oh oo o

[Pre-Chorus]
My front eh, my back eh
Dey do you isi mgbaka
If you want to gbadun me well
Mr. Man you must ginger
Gucci oh Fendi oh
Gotelu m Tim tinye m n’ukwu
No dey call me sweet pie with nothing oh

[Chorus]
If you love me you go buy me Ferrari ah ah
If you like me you go pay me salary eh eh
Soup wey sweet na money dey cook am ah ah
If you want it you go spend to chop am eh eh

Cos I love you no be mouth oh oh oh (No be mouth oh eh)
Love no be for mouth oh ah ah (No be mouth oh eh)
I love you no be mouth oh oh oh (No be mouth oh eh)
Love no be for mouth oh ah ah (No be mouth oh eh)

[Verse 2]
Oga I don tire to stay mainland
E no go bad if you buy me mansion for Banana island (yeah)
Open supermarket for me for Netherlands (yes)
Nothing suppose too much for me as your sweetheart e-yo oh eh

[Pre-Chorus]
My front eh, my back eh
Dey do you isi mgbaka
If you want to gbadun me well
Mr. Man you must ginger
Gucci oh Fendi oh
Gotelu m Tim tinye m n’ukwu
No dey call me sweet pie with nothing oh

[Chorus]
If you love me you go buy me Ferrari ah ah
If you like me you go pay me salary eh eh
Soup wey sweet na money dey cook am ah ah
If you want it you go spend to chop am eh eh

Cos I love you no be mouth oh oh oh (No be mouth oh eh)
Love no be for mouth oh ah ah (No be mouth oh eh)
I love you no be mouth oh oh oh (No be mouth oh eh)
Love no be for mouth oh ah ah (No be mouth oh eh)

[Outro]
Effyzie
Yemi Alade
Fiokee
DJ Coublon
Suka Sounds

Recommend a Song

    YOU MAY ALSO LIKE

    Advertisement

    BROWSE BY CATEGORY

    Processional

    Recessional

    Reception Entrance

    Couple First Dance

    Father and Daughter

    Mother and Son

    Cake Cutting

    Bouquet Toss

    Garter Removal

    Money Spraying

    Yoruba Wedding

    Igbo Wedding

    Hausa Wedding

    Proposal