Scapegoat – D’banj

 

Song: Scapegoat
Artist: D’banj

LYRICS

Intro
I’m D’banj
Ose ose hmm
And you know now
Don Don Don Jazzy again
Now this goes out to my one
And only sweet potato in the world
My vow to you

Chorus
Take my heart, take my love
Take my body, come build my home
Stay with me, Iyawo mi
‘Cos you love me
I will be your scapegoat honey
‘Cos you came through for me
You gave me breakthrough baby (oh aaah ah)
I will be your scapegoat honey
‘Cos you came through for me
You gave me breakthrough baby (oh aaah ah)

Verse 1
Baby boo I can see your eyes
Say you don jam many fools for your life
Dem go come as lovers as dem disguise
But as time goes by na your body be the prize
Success sef wey you carry na die
That’s why sometimes I no dey surprise
Dem go say dem love you but that na lie
Chop and clean mouth tell you bye bye
Me sef I no tell you say na me holy pass
Some people dey talk say I dey use jazz
Dem say I bush, some say I razz
Dem say I be nobody, I no get class
Well! I’ve been bad and I know it
And I’m sorry wanna show it
But no one will give me a chance to prove myself
Despite what you’ve heard of me
You still went ahead to be with me
You have chosen to be there for me
To you I make this vow, I say

Repeat Chorus

Verse 2
For all those guys that caused you pain
That broke your heart and brought you shame
If you need someone to blame
You can put the blame on me
For all those guys wey spoil your name
Those guys that drove you insane
Let me be the one to pay
At your beck and call with no delay
I’ll stay committed to you girl
I’ll never fall your hand
And let dem call me a fool girl
Omo na dem get their mouth oo
I’ve been bad and I know it
And I’m sorry wanna show it
But no one will give me a chance to prove myself
Despite what you’ve heard of me
You still went ahead to be with me
You have chosen to be there for me
To you I make this vow eh

Repeat Chorus

Outro
Omo toh good o, o good o
Toh good o, o good o (3x)
Ah! toh nice o, o nice o
Toh nice o, o nice o (3x)
Omo toh clean o, o clean o
Toh clean o, o clean o (3x)
Omo toh set o, o set o
Toh set o, o set o (3x)
Toh sweet o, o sweet o
Toh sweet o, o sweet o (till fade)


Recommend a Song



    YOU MAY ALSO LIKE

    Advertisement


    BROWSE BY CATEGORY

    Processional

    Recessional

    Reception Entrance

    Couple First Dance

    Father and Daughter

    Mother and Son

    Cake Cutting

    Bouquet Toss

    Garter Removal

    Money Spraying

    Yoruba Wedding

    Igbo Wedding

    Hausa Wedding

    Proposal