,

Yori Yori – Bracket

 

SONG: Yori Yori
ARTISTE: Bracket

LYRICS

[Intro]
Love love (ai)
Well well (mmhhhh)
Wori yori (ai)
Chineke meh
Am with you ma love love
Mmmmh, well well
Ape planet, yori yori
Bracket le
Am with you ma love love

[Chorus]
With you everything is well well
Your love dey make my heart do yori yori
Nobody can love you the way I do
Am with you ma love love
With you everything is well well
Your love dey make my heart do yori yori
Nobody can love you the way I do
Am with you ma love

[Verse 1]
Same thing, same thing wey dey make me feel like say you go be my wife
Na the same thing wey been dey make my friend talk say I dey waste my time
Na because I dey respect you girl, spending for you every night and day
I dey pray for you, because of you I dey fly like butterfly my love (my love)

[Pre-Chorus]
Na all this make people dey say
I don lose my sense my brain
But nobody can stop me from loving you
Am with you ma love love

[Repeat Chorus]

[Verse 2]
You see the way all the things dey flow
Some surprise to see how I dey love you so
Girl I dey suspect say dem no know
Say na you be the person we dey make me flow
Uuh I tell them say you are a blessing
And that’s why you are so interesting
Nobody is understanding
The way you are, oh my beautiful girl

[Pre-Chorus]
Na all this make people dey say
I don lose my sense my brain
But they can’t stop me from loving you
Am with you ma love love

[Repeat Chorus]

Bridge
Your love dey affect my brain
and two e dey make me go insane
E go make sense if you come my place
if you no hear am I go talk am again
Your love dey affect my brain
Oh my love I dey go insane
Just leave am the way e be
The way it is oh my love

[Repeat Pre-Chorus]

[Chorus] (x2)
With you everything is well well
Your love dey make my heart do yori yori
Nobody can love you the way I do
Am with you ma love love
With you everything is well well
Your love dey make my heart do yori yori
Nobody can love you the way I do
Am with you ma love

[Outro]
Love love iya iya
Yori yori iya iya
Yori Decumzy lee e eh eeh
Ai chai my love love
my love love
uh my love love
Nobody can stop me from loving you
Am with you my love love


Recommend a Song



    YOU MAY ALSO LIKE

    Advertisement


    BROWSE BY CATEGORY

    Processional

    Recessional

    Reception Entrance

    Couple First Dance

    Father and Daughter

    Mother and Son

    Cake Cutting

    Bouquet Toss

    Garter Removal

    Money Spraying

    Yoruba Wedding

    Igbo Wedding

    Hausa Wedding

    Proposal